Ghana Girls Wey Bleach No Fit Job For Immigration Service + 'K-Leg' Den 'December Head' Bois?
If you dey use skin lightening soap den creams or you dey suck some 'milk' like some Gospel Artiste sake of you want make your skin 'light', den forget job for Ghana Immigration Service (GIS). Superintendent Michael Amoako-Attah, Public Relations Officer for Ghana Immigration Service (GIS) talk di national newspaper, Daily Graphic say dem no go give bleached girls selection for demma via IFTTT
0 comments:
Post a Comment