Friday, October 11, 2019

Friday, October 11, 2019
Actress Rita Daniels Talked About Her Daughter Regina's Marriage in an interview with BBC News Pidgin According to her......"This small pikin wey una dey curse so, na old mama oBecause d wisdom wey dey her head even all those nonsense people wey dey open Dia dirty mouth, dia gutter mouth dey talk Dem no get amRegina na 20years no be October we dey so?Today's date na wetin? na via IFTTT

0 comments:

Post a Comment