Friday, June 08, 2018

Friday, June 08, 2018
Na for pidgin we go nack today own, if you no sabi pidgin, abeg fain person make he interprete for you. The Saturday before the Saturday wen waka pass, fasting never begin that time. I follow some mama mama them for my area go one party for Badagry.  Dem carry dat blue BRT bus wen get A/C come say make e move us go there.I dress finish, con give one make-up artist #500 make she do via IFTTT

0 comments:

Post a Comment