Thursday, October 26, 2017

Thursday, October 26, 2017
Na play-play na im Zimbabwe people use bring out fake letter for social media, as soon as President Robert Mugabe talk say e don organize new ministry to dey do work on top Cyber Security, Threat Detection and Mitigation. BBC tori person Shingai Nyoka say Zimbabweans dey react di normal joke-joke way to di letter wey fake di signature and letterhead for di Cyber minister wey dem just via IFTTT

0 comments:

Post a Comment