Sunday, May 21, 2017

Sunday, May 21, 2017
Una wehdone! Today's gist is another "husband snatching" call out wey dem carry come give Tatafo. As I no too sabi the aunty wen dem wan call out, I say make I come yan my correct people for house weda una go sabi am. **clears throat**A lady contacted Tatafo to say that a well known woman in London is messing with her kondo. She said this popular London socialite is at it again. That her via IFTTT

0 comments:

Post a Comment