Friday, September 18, 2020

Friday, September 18, 2020
Ashawos in Northern been no get work again because the government ban their work because of the Coronavirus pandemic wey come scatter work and things for everybody..... On Tuesday government announce say dem fit resume work and their happiness no get part two. In Germany Ashawo work no be problem at all and government dey use am gather money as dem dey pay tax on top their work. That via IFTTT

0 comments:

Post a Comment