Tuesday, January 21, 2020

Tuesday, January 21, 2020
26 year old Isa Sulaiman Panshekara wey wan marry 46 year old American citizen Janine Sanchez tell BBC for exclusive interview say e no fit love any Nigerian woman again after wetin e don taste. "Di truth be say our women no sabi wetin be true love, it is either dem dey eye somthin or dem get plans but if white woman tell you say she love you, bros she mean am from di bottom of her via IFTTT

0 comments:

Post a Comment