Saturday, October 19, 2019

Saturday, October 19, 2019
This generation of kids are raised by adults who felt they were silenced as kids and do not want the same for their offsprings But now, pikin wey una gree to whisper don collect makuro-fone for una hand enter market!  Choi....If i remember the kind of beating and punishment children dey chop because of Lie Lie Adults eeehhh!Kai...all them aunties and uncles wey be say, na dem go spoil via IFTTT

0 comments:

Post a Comment