Amebo Column - Hold Your Mouth!
My people na beg I take beg una o! Please ehn, when you meet someone who is asking you about another person Abeg, make we no dey quick bad-mouth or Jam talk. You know say God no go come down help person find work or connect, na human being he go use! Abeg, make we no dey block road for another person.Even if the person no deserve the link to the helper, abeg do it for your own posterity.
via IFTTT

0 comments:
Post a Comment
Click to see the code!
To insert emoticon you must added at least one space before the code.