Wednesday, June 05, 2019

Wednesday, June 05, 2019
If the Waffy Forefathers didnt say it,then its not authentic...lol 1. Na person wey never see problem dey use good English dey pray.2. Book wey no gree enter head go enta exam hall3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set o. 4.who naked no dey shuuk hand for pocket...! 5. wetin concern dog wit family planning?..6.Na via IFTTT

0 comments:

Post a Comment