Thursday, March 28, 2019

Thursday, March 28, 2019
Nigeria Minister For Agriculture Audu Ogbeh Say Nigerians Dey Import Pizza From London Audu Ogbeh, don dey cause small confuse inside im kontri pipo head sake of say im tok say "Nigerians dey import pizza from London". Di Nigeria minister of agriculture tok dis one wen im show for di senate committee on Agriculture for Abuja na wetin The Cable dey report.Im bin dey dia to defend di via IFTTT

0 comments:

Post a Comment