Tuesday, March 20, 2018

Tuesday, March 20, 2018
Hope you know say ''Jollof Rice wey dey for the bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow?''..No condition is permanent according to the forefathers slang... I am just here chiliing and thanking God for you...and you...and you! Hope you are having a good day?Remember not to take love or your loved one for granted....Dont play games thinking you are too smart! Make Una take am via IFTTT

0 comments:

Post a Comment