Friday, March 02, 2018

Friday, March 02, 2018
Thank God it's Friday... Our fore fathers say Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep!!! Have a great day ya all!!! ESTHER COVERS IN HOUSE NEWS. Hi Stella Nwanyi Okay, shout out to everybody. Please use my picture as face of in-house news. My name is Esther Okoro. My dear bvs make una no yab me ooo. I love you all. Why will anyone yab a sweet looking Lady like you? via IFTTT

0 comments:

Post a Comment