Tuesday, November 08, 2016

Tuesday, November 08, 2016
Una don hear say dem do protest for APGA secretariat yesterday?? hmm... No be small matter oo!  The matter yesterday be say plenty youths wey de frown their faces like people wey smoke igbo' carry placards storm APGA State Secretariat wey dey for Awka... Dem hurry come declare say na Chief Sir Norbert Obi be the authentic state chairman of APGA and say Ayamelum people no follow for the via IFTTT

0 comments:

Post a Comment